Well, we left our dictatorial tendencies at home, so go on soun. Fire away. Reply go. Welcome.Originally posted by AIDEMOI
hi y'all
i've been surfing through this site for a long time now but decided to register today 'cos i saw some posts that i wanted to reply to.
Originally posted by Sola
Well, we left our dictatorial tendencies at home, so go on soun. Fire away. Reply go. Welcome.
I for say Na okunrin you dey call so, but my name no be Olusawola! And na jus one time you call the name o. Walahitalahi! E fit be say Aidemoi's other nickname na 2short, I no sabi, but no be me giv the guy name now... Why you dey hol man pickin neck. I go do you someting o!Originally posted by mamarita
Olusawola!!!!!!! Na how many times I come you so????
Where is 2shot?
Originally posted by Sola
I for say Na okunrin you dey call so, but my name no be Olusawola! And na jus one time you call the name o. Walahitalahi! E fit be say Aidemoi's other nickname na 2short, I no sabi, but no be me giv the guy name now... Why you dey hol man pickin neck. I go do you someting o!
My sister, na mouth area boy get. No mind me. How bodi?
broda edward, jus becos you dey bear man english name wey nobody know (and man sef no dey remember!), no tink say I go pardon you for carrying Madam Kofo's head gear (gele) around town. NO PUT ME FOR WAHALA O! Mamarita is taken (or is that "has been tooked?").Originally posted by edward
sola! I think mamarita digs u. the signs r all too obvious. You r in luck boy! Make the move:eeek
sola u dey funny o abi nah comedian u wan be nowOriginally posted by Sola
broda edward, jus becos you dey bear man english name wey nobody know (and man sef no dey remember!), no tink say I go pardon you for carrying Madam Kofo's head gear (gele) around town. NO PUT ME FOR WAHALA O! Mamarita is taken (or is that "has been tooked?").
Look, broda edward who wan get man pickin in trouble, you mus to stop dis ya matchmaking o! Abi you get anoda agenda for dis board? If you want ta ge, or spread the water of luff around and about, go romance website o. Dis here place na cinema we know. We no dey look woman. In fact, our men no be real men (DEM GO KILL ME FOR DAT ONE! Ha ha!).