OK o!Originally posted by Nne-Baby
chei oooo my people,
make una come see how wifey kill her hussy cos of boyfriend and money (Clarion Chukwurah).
this na really ogbonge film ooooo.
abeg make una quick run to una video club - cos di tin wey these my korokoro eyes see, my mouth no fit yarn am:D
Originally posted by Nne-Baby
chei oooo my people,
make una come see how wifey kill her hussy cos of boyfriend and money (Clarion Chukwurah).
this na really ogbonge film ooooo.
abeg make una quick run to una video club - cos di tin wey these my korokoro eyes see, my mouth no fit yarn am:D
Originally posted by jenzi
Nice movie, it is a must watch. I love the way Clarion was talking it cracked me up.
Na rubbish film!Originally posted by Nne-Baby
chei oooo my people,
make una come see how wifey kill her hussy cos of boyfriend and money (Clarion Chukwurah).
this na really ogbonge film ooooo.
abeg make una quick run to una video club - cos di tin wey these my korokoro eyes see, my mouth no fit yarn am:D
Tah!The movie is just average or less.Originally posted by Beyonce
yeah i saw the movie too, it was good, the woman was kinda fast as in the way she was talkin n acting, she did a good job.
holla
Average, :DOriginally posted by vince
Tah!The movie is just average or less.![]()