robeta_021
Well-Known Member
Tajmahal said:Rob021, wetin do d tred nah????![]()
Ah nothing o, make una continue :excite . How now?
Tajmahal said:Rob021, wetin do d tred nah????![]()
robeta_021 said:Ah nothing o, make una continue :excite . How now?
Did we ever wahala her? :oTajmahal said:We dey hia togeda nah; shebi u dey post too.Body dey inside clot jare, u nko?? Shey Modrato Pete n Ogbeni Elvis no dey wahala u too mosh sha.........
Pete said:Did we ever wahala her? :o
Hehe, just trying to remember good ol days abi na months. Methinks say u mean we dey find her kwanta, as in trouble her.Tajmahal said:Pete, first tell me wetin u undastand by wahala. Me a mean say tri of una too dey roll well well...............Why art thou be 'embarisation'? :bgrin
Pete said:Hehe, just trying to remember good ol days abi na months. Methinks say u mean we dey find her kwanta, as in trouble her.![]()
Tajmahal said:See dis barawo werebansa! We don dey fly come, yu go soon see us for ya window. Dat ya tick leg go sweet pass for wizard pepper soup!!!
General Apple SA, how u dey?? I am touching that my thick, yam leg, savouring the effect of grabbing attention from a fellow man (let alone woman/lady). :bgrin BTW, I no get thick leg oh..........People wey don see me bone n flesh make una defend me oh................My leg is moderate, oscillating between 'lepa' and 'yam'!
Gen Sani Abacha said:Dat ya moderate leg wey tin pass igbale broomstick. Abeg carry go, no come spoil awa meeting wit ya kwashiorkor legs!!! :bouncy
And who get dat one, Sani? Abeg make una take am easy with the yabs.Tajmahal said:General SA, rheumatism leg nko????
Tajmahal said:We dey hia togeda nah; shebi u dey post too.Body dey inside clot jare, u nko?? Shey Modrato Pete n Ogbeni Elvis no dey wahala u too mosh sha.........
Gen Sani Abacha said:Dat ya moderate leg wey tin pass igbale broomstick. Abeg carry go, no come spoil awa meeting wit ya kwashiorkor legs!!! :bouncy
Akpu nwa! Masculine lady. Been awhile, hope you're doing good.robeta_021 said:Yes o, I dey. E no get wahala wey Pete or Elvis go give me wey I no fit handle. :corkysm60
Ol'boy who u dey tok to?bombas said:Nothin Dey Happen Carry Go,as U Don Get Liver Wey Go Carry Go Holy Land,i Dey Ur Bak.
Pete said:And who get dat one, Sani? Abeg make una take am easy with the yabs.
robeta_021 said:Yes o, I dey. E no get wahala wey Pete or Elvis go give me wey I no fit handle. :corkysm60
Pete said:And who get dat one, Sani? Abeg make una take am easy with the yabs.
Gen Sani Abacha said:Yo Pete Dawg, mah homie Taj and I are just engaging in some friendly Yabis, there ain't no hostility. :biggrinsa We be real time dawgs, nigguhz 4 life! :imp
T-dawg(Tajmahal), wasuup ? What will you be doing with yourself over the weekend ? Leave those Lagos Opeke's alone and let them get some rest. You fit try Ahmed Sani Yerima's daughters/nieces in Zamfara. :scare
ciao
Tajmahal said:OK, I trust you oh............Pete don already call u 'masculine lady'. :bgrin