mamarita
OJODTROUBLELOVER
Originally posted by Sola
His slightly rejected wife, Mamarita.
I thot we decided to keep it a secret!!!!!!!!
Khamelion, good to have u online, abeg u fit delete that ya MSN group, d thing don dey kill me slowly
Originally posted by Sola
His slightly rejected wife, Mamarita.
Pretty babe Videoscopeeee!Originally posted by Videoscope
Who is afraid of Videoscope?!
Khami, see as u just scamper and run becuase I say make u let me review ur film. No matter even if u no give me free one, I go go buy am and review am and u no say no better thing wey I go talk, as na ur movie. Here comes the rain!:D
Abeg tear the movie to pieces jo.No make dem bribe u o!:DOriginally posted by Videoscope
Sola,
wetin? why u dey hala my name like dat? Hope say u no take style dey beg me make I no finish Khami film? Even mamarita no fit me change my mind, even tho I like her and she be Khami reluctant wife.:o :D
Originally posted by Videoscope
Sola,
wetin? why u dey hala my name like dat? Hope say u no take style dey beg me make I no finish Khami film? Even mamarita no fit me change my mind, even tho I like her and she be Khami reluctant wife.:o :D
Khami, I can't believe that you're in london and you no even fit holla @ your people over here? people like me? na wa for you oh!Originally posted by khamileon
This was everybody's favourite scene. It was tough recording that scene cause everybody was rolling with laughter ...that guy is crazy.. He will in our next movie...AM STILL IN LONDON ROUNDING UP MY SHOOT WITH VICTORIA INYAMA... SHE IS SO COOL... BIGMOMMA I MIGHT HOLLA AGAIN.....
KC & VINCE NICE TO HEAR U LIKE HOLLAND HEAT..SEE YA ALL WHEN I COME BACK.. ITS HECTIC..
Originally posted by solatoks
Khami, I can't believe that you're in london and you no even fit holla @ your people over here? people like me? na wa for you oh!
Originally posted by Videoscope
Sola,
wetin? why u dey hala my name like dat? Hope say u no take style dey beg me make I no finish Khami film? Even mamarita no fit me change my mind, even tho I like her and she be Khami reluctant wife.:o :D
Originally posted by vince
Abeg tear the movie to pieces jo.No make dem bribe u o!:D
You will definitely find both good and bad things about the movie.
Originally posted by Videoscope
@mamarita,
gee,
thanks. u aint looking bad urself, kiddo.
I think Khami is somehow managing to keep the movie away from me cos I've not been able to find it in the shops. Never mind, it can't hide away from a determined chic like me 4 very long. I shall seek it out and have my way with it!:D
Originally posted by mamarita
Am all for you having your way with it, pls don't be gentle!!!!:D
Originally posted by khamileon
CHAI! I SORRY FOR U. SHEY BI U GO COME ASK FOR SHOP MONEY ABI NA MONEY TO PLAT YA HAIR? I DEY WAIT FOR U
Originally posted by khamileon
THIS ONE EVERIBODY DEY SAY U LOOK FLY NA IM BE SAY U DON POST YA PICKSHURE...MAKE I GO SHEK AM FIRST! BY THE WAY IF I HIA FIRM, FROM YA MOUF ABOUT "HOLLAND HEAT" EH! I GO SEND WIFEY (MAMARITA) TO U...
How did you get your copy?mamarita said:I am about to go watch HOLLAND HEAT! Let us all bow down and pray