I bow when I just see the date for this thread... and I thought the 'humour' was just a past-year thing. I no sabi say na 7yr-itch she dey skratch lol![]()
Ja Jehovah! no be today mama-gee crase start oooo
![]()
![]()
![]()
Choi! Now I have to go and fetch my holy water! Serious deliverance is needed!!!! :roll
I bow when I just see the date for this thread... and I thought the 'humour' was just a past-year thing. I no sabi say na 7yr-itch she dey skratch lol
PS - to cook beans... is the story not to put a toad in the pot as heat go make am oil one kain?
Heh? Which kain Naija persin you be sef? Who dey do work during the last 30mins of the day? lololhahahahaha abeg leave my hand o. i've ended up wasting the last 30 minutes of the work day.
nwanna, you don read all the thread wey she start?
i swear i just wasted the last 10 mins on the houston one and i almost piss for pant
Heh? Which kain Naija persin you be sef? Who dey do work during the last 30mins of the day? lolol
Ah Kaymax... you nefa hear say laffta na melicine? Absolutely no need to dash prayer man red, blue & white candles.VB... VB....VB... How many times have I called you? You want to kill me for mai mama and papa with laffter, abi??? I will join His Majesty in praying for you, you no well for real.
TM!!!!!!!!! :roll
:roll
Why na! lol!
please just read and laugh.
going to dig up some more.
mama gee is a gem.
I was just given a deadline for Tue and I dey here with belle-dey-pain-me-laffta.Oh I can't do this today again na! Am tayad of laffing like a laffing jackass!!!! :roll :roll
I was just given a deadline for Tue and I dey here with belle-dey-pain-me-laffta.
Choi!!!! No be only you! :roll
My own be say dis random display of laughter in public will make dem start worrying about me eh!![]()