I sabi sey you na rough rider na! As you tough reach na so you soft reach where e matter na!Inside where? You want it cut off?![]()
E neva pass ya bedtime?How you take know say I be ijebu man? Even me sef no dey rememba dat.
goat. LolI sabi sey you na rough rider na! As you tough reach na so you soft reach where e matter na!![]()
No, dat one na big grammar for am. Ewu!goat.
He's never around![]()
Molue head! Ya adult primary six education wey you take tiri times no gree you know sey she call me (Greatest Of All Time)! No be mai fault sey u no sabi toast pretty gehls.No, dat one na big grammar for am. Ewu!
Na shakara u dey do na!rolling my eyes at field Marshall
Na shakara u dey do na!![]()
abeg wey gateman,?and dis Sola too like title sef..U dey ride Molue ni abi wetin b Staff again?,
You're supposed to rememba only important people's numbas now...Dat's why you don't have mine.Poppa J, abeg mek you PM your digitz again. I no know how I come lose am.
Akwuna!His majessstyyyyyy ooo
Na ya eye be this??!!!!