Semolina, gari or pounded yam that was in the fridge?
Help! Man is hungry......![]()
Yeye dey smell...Why you dey chop fufu sef? All di muscle wey dey ya bodi nover do? Abi na ya brain need the muscle now?When I say ya name, I no say no good information go dey... :gnash
Yeye dey smell...Why you dey chop fufu sef? All di muscle wey dey ya bodi nover do? Abi na ya brain need the muscle now?
THE MICROWAVE...If you're tired of living! Abeg will me ya shalaake before you do am o... Donate ya pot-belly to Pa J. He needs an extension...normally i dont warm fufu bt you can wrap it with a foil paper and put it in...
Olodo... :gnash Becky no say put am for mircowave... She tok say boil am for water in foil... Na me put am for microwave WITHOUT foil...Becky-Black/Shimdney,
Abeg no put foil insai MICROWAVE o! na 911 you go call next ehn ehn...
Shimdney, see ya life, na to warm and eat fufu, NR was the fest place you thorof....chei!....
Anyways, take the fufu, put am insai one of those clear wraps, seran wrap, worefa you call am, and put am insai microwave, that one safer....you may want to use a form to put some air in it as well, so the heat circulates around like PaJ' s breath....
Hope you enjoyed the left over from Saroday's Owambe sha...![]()
Olodo... :gnash Becky no say put am for mircowave... She tok say boil am for water in foil... Na me put am for microwave WITHOUT foil...![]()
Ni e...@ highlighted....so you no need help in burning down da house? Clap fa yasef!!!
WEtin you chop the fufu wit? Canned tomato and palm oyel? :excite
The only muscle the guy dey build na stomach muscle. By the time he's done he'll have a robost circumference upper body with two tooth pick legs.
the best way i ve discover to warm fufu, eba or any solid food is to slice it into two, put it in a microwaveable plastic bag,add a little water(about 3 tablespoon) tie the bag and mircowave it. make sure there is no air in the bag when you tie it.
THE MICROWAVE...If you're tired of living! Abeg will me ya shalaake before you do am o... Donate ya pot-belly to Pa J. He needs an extension...
Just what i wanted to say but i hate leftover loiloi in any form.